Lyrics

Oh Bebe I want to be your lover You dey pepper scatter Balling on dem ko proper Ma Bebe say Wetin you want I do am All my shillings money and pounds Make I put am all in your hand Abena e dey your account Oh ee Make a man troway Money my mula for your waist Jo my lady na your way Ahh Troway Girl I no mind to dey lose it Money my mula for your waist Jo my lady na your way I want nobody else Na who I wan see wey go love me well Perfect reason why me no care Only you I wan dey see for my bed Color for this your face I no dey fumble You know money dey I don tell you baby no fear Without you me i no dey well Me no capping se Moti ready I'm ready I fuck with you heavy I fuck with you heavy My darling Moti ready I'm ready Only you girl ti yo mi Only you girl ti yo mi Olomi Oh ahh Ohh ee Make a man troway Money my mula for your waist Jo my lady na your way Ahh Troway Girl I no mind to dey lose it Money my mula for your waist Jo my lady na your way Ahh
Writer(s): Samuel Adetiloye, Leonard Eze Onwuka, Oshitseameh Momoh Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out