Credits
PERFORMING ARTISTS
Muis
Performer
Ajao Muis Oyindamola
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Ajao Muis Oyindamola
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Ozedikus
Producer
Lyrics
Oh my gyal (Kumbaya)
Nwanne
Omo better leave story
Ooo yeah yeah
Hmmm
Ooo yeah me know
Say me getti many women
For my life
See the way mi world shine bright
Every little situation wey you come by
We can do romeo julio
I fit die for you
Play by yours truly ooo
You are my honey bun butter cup
Anyone wey you want
Na the name for you oooo
And everytime she wyn
She make a whole world of man them stare
She a do the dutty wyn
Jamaican style
She a cause a scene
Me say oo my gyal
South London thing come and ride Pon me
Me say ooo my girl Carribean gyal
Come and work for me
And everytime she Wyn
She make a whole world of man them stare
Sisi no be lie wey I tell you
Carribean gyal
Come and work for me
Me say oo my gyal
South london thing
Come and ride for me
Me say oo my gyal
I follow you
Anywhere you go
Emi Na debe
Say me number 1 Casanova
This one Na the lie wey dem dey tell yah
Why you always talking about julie
You know she one I left for you
Waka Waka Kiri Kiri
But I but I
Never one Bebe
Ain't nobody badder than you
Like you when I give it to you
Itty bitty when I slap your ass baby
Ain't nobody badder than you
And everytime she Wyn
She make a whole world of man them stare
She a do the dutty wyn
Jamaican style
She a cause a scene
Me say oo my gyal
South London thing come and ride Pon me
Me say Ooo my gyal
Carribean gyal
She a work for me
Me say
Ooo my gyal
Dutty dutty wyn
Oya Wyn am for me
Me say
Ooo my gyal
Dutty dutty wyn
Oya go down for me
Na why I sing song
Tell the Dj
Koya reload eee
Money dey for bank
Send your aza
Moma reload eee
Me say Kumbaya
Got me screaming Kumbaya
Me say Kumbaya
Got me screaming Kumbaya
Me say Kumbaya
Got me screaming Kumbaya
Me say Kumbaya
Got me screaming Kumbaya
Kumbaya
Written by: Ajao Muis Oyindamola

