album cover
Panadol
79
Music
Panadol was released on December 10, 2021 by Dvpper Digital as a part of the album Can't Stop Now
album cover
Release DateDecember 10, 2021
LabelDvpper Digital
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Demide
Demide
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Demide
Demide
Composer

Lyrics

I just come play my part but dem say me never do enough
Nothing I fit do wey fit to do them all
Do what I can, I no fit do it all, when I no be God
I say me just come play my part but dem say me never do enough
Nothing I fit do wey fit to do them all
Do what I can, I no fit do it all, when I no be God
So pour the henny 'pon mi sorrow
I'm getting high hopes for tomorrow
Sip and get high on a solo eh, on a solo, eh, eh
Pour the henny 'pon mi sorrow
I'm getting high hopes for tomorrow, eh
Too much pressure fit to cause migraine
And I no fit to dey stress my brain
Dem wan dey use Panadol, headache no worry dem
I no dey chuck mouth for matter wey no dey for me
I no fit come let hypertension dey worry me
See for wetin no pay, say my hand e no dey
I come in peace
But not to please
And if you try to stress me
I press delete
'Cause I dey keep my energy
For the better things
Wey go benefit me
I dey face my business
'Cause your business
Ain't gon add to my riches, no
I carry my problem for my own head
So pour the henny 'pon mi sorrow
I'm getting high hopes for tomorrow
Sip and get high on a solo eh, on a solo eh, eh
Pour the henny 'pon mi sorrow
I'm getting high hopes for tomorrow, eh
Too much pressure fit to cause migraine
And I no fit to dey stress my brain
Dem wan dey use Panadol, headache no worry dem
I no dey chuck mouth for matter wey no dey for me
I no fit come let hypertension dey worry me
See for wetin no pay, say my hand e no dey
Dem wan dey use Panadol, headache no worry dem
I no dey chuck mouth for matter wey no dey for me
I no fit come let hypertension dey worry me
See for wetin no pay, say my hand e no dey
Written by: Demide
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...