album cover
D.N.D (Do Not Disturb)
album cover
D.N.D (Do Not Disturb) was released on October 26, 2023 by Divizzion as a part of the album Wake Up - EP
October 26, 2023
LabelDivizzion
LanguageEnglish
BPM101
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

I dey my side
Running on vibes on vibes
Yeah
My phone on dnd
Don’t wanna reconcile
No
Make you nor bother me
I not get time to dey chat or gist
You know sey na money wey dey ginger me
Ogologoma ogologo
Push me in your thighs
Take me deep inside
Girl I’m hypnotized
I feel it deep inside aah
Don’t waste no time
Outta my mind
Hule hule
Excuse me Omor
I dey call you dey use me shakur
See the vibes you dey give me my baby
E get as e dey do me for body o
Stop playing Omor
I dey call you dey use me shakur
See the vibes you dey give me my baby
E get as e dey do me for body o
I dey talk and deliver
Chop you like breakfast and dinner aah
You’re a baddie and a diva
I can see that from a distance
Nor dey use me Shakor
Don’t stress me I nor dey like am
If she nor gree I nor force body
I’m a lover not a fighter
Push me in your thighs
Take me deep inside
Girl I’m hypnotized
I feel it deep inside aah
Don’t waste no time
Outta my mind
Hule hule
Excuse me Omor
I dey call you dey use me shakur
See the vibes you dey give me my baby
E get as e dey do me for body o
Stop playing Omor
I dey call you dey use me shakur
See the vibes you dey give me my baby
E get as e dey do me for body o
Written by: Ulogo Chukwunweike
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...