Lyrics

This is crazy Bigger dreams me I dey chase So bad energy don't come nearby Bad energy don't come nearby Pass me the badderman Base on God Many many dey bother mind Many many dey bother mind As I see today I dey thank God If I dey see am do one by one I dey see am do one by one Ki won to ji saye, i don take off Wetin I go chop no go pass me by It's Jay boy Ranking Na we dey banging Everywhere Marama Everywhere good Everywhere Machala Hmmm Awon temi akuku mora wa Everyday on cruise Talo Sope we no go tingaza Na who say we no go tingaza Everywhere Marama Everywhere good Everywhere Machala Hmmm Awon temi akuku mora wa Everyday on cruise Talo Sope we no go tingaza Na who say we no go tingaza My brother I came up zeal Na my province back to Atlanta Awon omo ope tin na dollar Na bad belle go get heart attack She use her salary buy dildo Amina ti di pa pa pa Omo ologo ma go ise yen Won ti dorimeh kun won pa baba Anytime is right time mo tun gbodo Baba must not know say Ali mo do bo Moni mo de ma fa oun owo mi o to Fe ere sise mi ke mi le cope Everyday on cruise Na only me dey see my view To succeed na him me I choose Many are called but few are choose Everywhere marina Everywhere good Everywhere machala Hmmm Awon temi akuku mo ra wa Everyday on cruise Talo sope we no go tingaza Na who say we no go tingaza Everywhere Marama Everywhere good Everywhere Machala Hmmm Awon temi akuku mora wa Everyday on cruise Talo Sope we no go tingaza Na who say we no go tingaza Emi lomo to n so, ko to lo omo to shan Fun mi 1 shot 2shot 3shot o Kolomo kilo fomo e Lale yi ko ma wo bum shot o Everywhere machala Everywhere good Everyday on cruise Na who say we no go tingaza We no go tinga ah ah.
Writer(s): Joseph Adaramola, Balogun Olamilekan Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out