Lyrics

Dem say Dem say the Blessing wey you do Ojoro Dem say Dem say Salvation wey you do Ojoro You bless the boy give him victory Ojoro The girl is fine fresh and beautiful Ojoro This Ojoro This Ojoro This Ojoro you do for me e good oh Cyoyo cyoyo Che che che Odun momi oh Cyoyo Cs e dey sweet us oh E no go pain us oh Dem know us before E don better pass before Pekem Pekem Pekem Clerti enter Pekem Sugar Sugar Sugar Belle dey sweeti Sugar Honey Honey Honey The melody like Honey Oh by the way E many be like water eh Oh by the way E many be like water eh Cyoyo cyoyo Che che che Odun momi oh Cyoyo Cs e dey sweet us oh E no go pain us oh Dem know us before E don better pass before Dem say Dem say the Blessing wey you do Ojoro Dem say Dem say Salvation wey you do Ojoro You bless the boy give him victory Ojoro The girl is fine fresh and beautiful Ojoro This Ojoro This Ojoro This Ojoro you do for me e good oh Modupe Ese Ese Baba Ese ese ese oh Modupe sir Modupe Modupe Modupe Everybody join me say Ese eh OLuwaSEun ewa bami gbegba ope oh What shall i render What shall i offer How can i pay ay ay Cyoyo cyoyo Che che che Odun momi oh Cyoyo Cs e dey sweet us oh E no go pain us oh Dem know us before E don better pass before
Writer(s): Michael Olayinka Abdul Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out