Music Video

Bayi
Watch {trackName} music video by {artistName}

Credits

PERFORMING ARTISTS
Jaya
Jaya
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Jaya
Jaya
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Kdream
Kdream
Producer

Lyrics

REALEST IJAYA Yeah yeah yeah You see my past tense Or my present No regulate me You don't know why You been dey cry you don't know why This life na roll dice Double six for the person wey no price Why why why Why why why Aye yi o le to yen (Life is not that hard) Aye yi o le to yen (Life is not that hard) Why why why Why why why Aye yi o le to yen Aye yi o le o... I get this money Who go visit me bayi Who go visit me bayi Who go visit me bayi I'm lonely Who go visit me bayi Who go visit me bayi Who go visit me bayi Make we dey try to calm down This life dem no dey rush am It's gon be for a long time But you can be on wrong side All the commentaries The victories The tragedies The things you need I see them all I knew them all But no oh no oh oh... Why why why Why why why Aye yi o le to yen (Life is not that hard) Aye yi o le to yen (Life is not that hard) Why why why Why why why Aye yi o le to yen Aye yi o le o ... I get this money Who go visit me bayi Who go visit me bayi Who go visit me bayi I'm lonely Who go visit me bayi Who go visit me bayi Who go visit me bayi
Writer(s): Jaya Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out