Music Video

Salle ft T I Blaze - Soul (Karaoke Version)
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Listen to Soul (feat. T.I BLAZE) - Single by Salle
ALBUMSoul (feat. T.I BLAZE) - SingleSalle

Credits

PERFORMING ARTISTS
Salle
Salle
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Salle
Salle
Composer
T.I BLAZE
T.I BLAZE
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Enta
Enta
Producer

Lyrics

(En') (En'-En'-En'-Enta) Shey you see this life (life) Everythin' I'm wantin', everythin' I sacrifice So, don't stress me, try to be my only only hype (hype) Only only hype, na money be my holy ground Things are good here I'm not stupid, yeah Listen to me, yeah Feel the rhythm, yeah It's just God Music and the love Nothing else involved I'm practically null Mama prayers got my back oh (back) Where dem no want me, me, I pack oh (pack) I no dey wish person bad for my life Me wey I dey find how my life go better Family dey look up to me I dey look up to God, I dey find my raba Make my children no ever know how their papa take struggle with sapa I'm not after you life, why you hatin' my livin'? Why they wan stop all the grace I'm receivin'? Dem don forget man no be God Superman no be Hulk Dem don forget man no be God Every day money, no holiday If money na sin, no holy day I go just travel far away Party everyday, life is one, yeah Shey you see this life (life) Everythin' I'm wantin', everythin' I sacrifice So, don't stress me, try to be my only only hype (hype) Only only hype, na money be my holy ground Things are good here I'm not stupid, yeah Listen to me, yeah Feel the rhythm, yeah It's just God (ah-ah, ah) Music and the love (music and the love) Nothing else involved I'm practically null Hmm-mm, ah-yeah Hmm, ah-yeah-yeah, ah Ah-ah, ah-ah (ah-ah, ah) Family dey look up to me I dey look up to God, I dey find my raba Make my children no ever know how their papa take struggle with sapa
Writer(s): Olanrewaju Adeyemi, Timileyin Akintunde, Kosiochukwu Peters Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out