Lyrics

(A city in chaos, was place using life ammunition against people demonstrating in Lagos, Nigeria) (Scolly Entertainment) (Take a seat) (Oka-a-y) Ete mi fe soh kini kan Go get your kush or your liquor You know fingers are not equal Na you f- up if you give up Ejo mi ko, my ten toes is all I gat So, I hustle to the moon and back But, they said "I'm this, I'm that" They say "my pepper o kin shey ata" Loripe k'oma fimi gara E go loud surpass Sukka Sound But, they said "I'm this, I'm that" They say "my pepper o kin shey ata" Mopol dey jealousy for my swag They say "na Yahoo, I dupe and scam", yeah But, they said "I'm this, I'm that" They say "my pepper o kin shey ata" We no get road, we no get light The life wey we get, they wan take am, why? But, they said "I'm this, I'm that" They say "my pepper o kin shey ata", ah Our government no send, they know they are not innocent Lekki Massacre for Toll Gate, till date, we no know who send dem Shey our mama innocent? (I no know oh) Shey our papa innocent? (ayy, ayy) We dey protest peacefully for there before you send your suegbe My people dey kpeme, kpeme Won k'owo je were, were Everywhere dey red Makachukwu biko, rugged, rugged My people dey kpeme, kpeme (ah) Won k'owo je were, were Democracy was not freedom, whenever we try to, eyin ibon Many on my mind and I'ma say them If I say them, what you gon' do to me? I know you might come through, you might come through to oppress me Well, I am use to it (Omo aya minja) omo aya minja gan for the nearest future We don't deserve the things we're gettin' joor Give am belle, je kin gbo Open your ears, open your ears Mama say "malo di oni yeye" If you go conquer heaven and earth Even your brothers go use your head oh K'oma lodi oni yeye, so mama say "aye ti gb'ege" Cool your temper, k'otun shey jeje Jeko so'ra won di odi dere (Oka-a-y) Our government no send, they know they are not innocent Lekki Massacre for Toll Gate, till date, we no know who send dem Shey our mama innocent? (I no know oh) Shey our papa innocent? (ayy, ayy) Shey our mama innocent? (I no know oh) Shey our papa innocent? (Shoot) (Let them shoot, let them shoot) My people dey kpeme, kpeme (no problem) Won k'owo je were, were (no problem) Democracy was not freedom, whenever we try to, eyin ibon (everyone sit down, sit down, sit down) (No problem) (End SARS) (End SARS) (End SARS)
Writer(s): Oluwasegun David Shokoya Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out