Lyrics

I wanna do better Do better for me Make I drive away my worries Ease all of my burdens Many many worries for my mind Na the money I dey find No need drama drama Na the cheddar cheddar Better days na why I grind I know, yes I know Na where money dey men follow Follow who know road Move brother make you no jonze Make e better for my home Na why I hustle you know I no go waste my time I no go waste no time no no Oh oh oh oh oh I want to be free Getting all I need oh oo Oh oh oh oh oh I just want my peace Bad belle I no dey no oo Oh oh oh oh oh I want to be free Getting all I need oh oo Oh oh oh oh oh I just want my peace Bad belle I no dey no oo Of course Na soft life wey me I want I no send wetin them talk Para plenty o por gan O por gan On God, where the money dey Me I must come Me I must touch oh I concur Para plenty o por gan O por gan I know, yes I know Na where money dey men follow Follow who know road Move brother make you no jonze Make e better for my home Na why I hustle you know I no go waste no time I no go waste my time no Oh oh oh oh oh I want to be free Getting all I need oh oo Oh oh oh oh oh I just want my peace Bad belle I no dey no Oh oh oh oh oh I want to be free Getting all I need oh oo Oh oh oh oh oh I just want my peace Bad belle I no dey no Oh oh oh oh oh Para plenty o por gan O por gan Oh oh oh oh oh Me I must touch oh I concur Para plenty o por gan O por gan
Writer(s): Abdulmalik Usman Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out