Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Kozykid
Kozykid
Performer
PRODUCTION & ENGINEERING
Musestrokes
Musestrokes
Producer

Lyrics

Don't need no **** wey go come wey go stress me
Mek nobody come dey come give me headache
No go dey vex me
Bam bam be lam, bam bam be lam
Bring my phone, make I call my ****
Bad man killer, bad man killer
When we drop we dey burst their speakers
You see I dey keep am on a low since
I let nobody know, I do my thing dey go
I no want any nonsense
Before you call yourself my homie
You gats to get the dough, no come dey bill me o
'Cause me I no want broke friends
'Cause me I no want broke friends, yeah
I need, yeah
I need my **** mek dem pull up in a Bentley
So when we pull up them go know say we plenty
Mek dem dey envy
Don't need, no
Don't need no **** wey go come wey go stress me
Make nobody come dey come give me headache
No go dey vex me
Bam bam be lam, bam bam be lam
Bring my phone, make I call my ****
Bad man killer, bad man killer
When we drop we dey burst their speakers
Bam bam be lam, bam bam be lam
Bring my phone, make I call my ****
Bad man killer, bad man killer
When we drop we dey burst their speakers (yeah, yeah, yeah)
I don't want no forcing or fighting
Rolly on my wrist that be perfectly timing
Shey na you dey sleep when a **** was grinding
Now the **** be balling now they wanna be tagging along
I don't want no fucking excuse
Gotta get the money that be part of the rules
When I pull up in a Bentley, you can pull up in Coups
With the Louie V shoes with the Sauce and the juice
I need, yeah
I need my **** mek dem pull up in a Bentley
So when we pull up them go know say we plenty
Mek dem dey envy
Don't need, no (I don't need)
Don't need no **** wey go come wey go stress me
Make nobody come dey come give me headache
No go dey vex me
It's 360 when I pull up in Benzema
In the backseat cooling off with two shima
Turn Périg when I'm thirsty wow
I gat the racks and the peng things now, yah, yah, yah
Big up to all my men wey dey get mulla
For the ones wey dey grind, e go be sooner
Champagne showers, magazine cover
Never seen another trendsetter in a cool summer
So I need, yeah
I need my **** mek dem pull up in a Bentley
So when we pull up them go know say we plenty
Mek dem dey envy
Don't need, no (I don't need)
Don't need no **** wey go come wey go stress me
Make nobody come dey come give me headache
No go dey vex me
Bam bam be lam, bam bam be lam
Bring my phone, make I call my ****
Bad man killer, bad man killer
When we drop we dey burst their speak-
Bam bam be lam, bam bam be lam
Bring my phone, make I call my ****
Bad man killer, bad man killer
When we drop we dey burst their speaker
It's STG
Written by: Kozykid
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...