Music Video

T.I Blaze - Gbedu (Official Audio)
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
T.I BLAZE
T.I BLAZE
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
T.I BLAZE
T.I BLAZE
Songwriter

Lyrics

(Ilu) Oh na-na, na Hmm, yeah-yeah (Shocker lo se beat) Oh, hmm-mm, ah-ah-ahh Oh, ah-ahh-ah, yeah Say we started this game from the scratch Hopin' say we go popular And I pray media cover me ah, yeah Along the struggle, boys turn bad I'm a stoner 'ner No be my fault rara, ye So many days I've been thinkin' alone Plenty money on a roll Omo gutter mi ma d'olowo Shebi na dem sabi book for class? Now, mo l'owo, mo l'ogo, mo cast Won shey idanwo won, mo pass K'oto gba pe mo bad Gbedu wo'le, ki everybody jo si Night and day, we've been jonzin' Ma fun won je l'otun, l'osi, yeah Gbedu wo'le, ki everybody jo si Night and day, we've been jonzin' Ma fun won je l'otun, l'osi, yeah-ayy-ayy, ah (Ilu) All the places I don waka reach I wan carry my car reach I no dey pray for another man downfall Na my cross I go carry Dem talk say I no well, I'm sick lyrically Vibes on vibes, Ayrastar-ically I no dey reason my things on a physical Only spiritual or magically Yeah-yeah, I'm up again now I'm up again now New day, new blessings coming my way now Coming my way now (coming my way now) Places I no dey My songs on replay now My songs on replay now No be my power, baba ma lo se now Baba ma lo se Oluwa lo se So many days I've been thinkin' alone Plenty money on a roll Omo gutter mi ma d'olowo, yeah Shebi na dem sabi book for class? Now, mo l'owo, mo l'ogo, mo cast Won shey idanwo won, mo pass K'oto gba pe mo bad Gbedu wo'le, ki everybody jo si Night and day, we've been jonzin' Ma fun won je l'otun, l'osi, yeah Gbedu wo'le, ki everybody jo si Night and day, we've been jonzin' Ma fun won je l'otun, l'osi, yeah-ayy-ayy, ah No salary, but I'm livin' large oh, hmm Without no wings, I've been feelin' fly oh (I be feelin' fly oh) I fell so many times, but I still dey try oh Many messages wey dem no reply oh, wey dem no reply But I no dey foh, 'cause I get God Na Him be socket, na me be the plug I no dey envy my brother man Tell me why I go dey find person fall? 'Cause I no dey foh, 'cause I get God Na Him be socket, na me be the plug I no dey envy my brother man Tell me why I go dey find person fall? So many days I've been thinkin' alone Plenty money on a roll Omo gutter mi ma d'olowo, oh-ee, yeah-ayy Shebi na dem sabi book for class? Now, mo l'owo, mo l'ogo, mo cast Won shey idanwo won, mo pass K'oto gba pe mo bad Gbedu wo'le, ki everybody jo si Night and day, we've been jonzin' Ma fun won je l'otun, l'osi, yeah Gbedu wo'le, ki everybody jo si Night and day, we've been jonzin' Ma fun won je l'otun, l'osi, yeah-ayy-ayy, ah ah (yeah, yeah-yeah)
Writer(s): Mudashiru Olajide, Akintunde Timileyin Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out