Lyrics

En'-En'-En-En Ayy-ayy, eh Her prayer dey dey for where she no dey Mio de mo bi ma shee shee Yeah Day to day, she just dey pray Make I no go astray Emi o de mo bi ma shee shee (her pray dey dey for where she no dey) Me just dey do am only my way (my way) Everytime I dey tell her say "I dey okay" (dey okay oh) Me, wey mi eye don see gobe, uh, uh-yeah Mm, I'm just on the journey Ma y'owo l'oro mi, I no wan go astray, ayy (uh-uh, uh, uh) You sabi everything before me Capital G-O-D, put all my pains away, ay-ay-ay Ah, Jah lead me to places I have never been I dey make mistake, I be human being Shomi from where I shouldn't be Anytime tinba wo oke, na your eye I dey see Baba, you know where I'm going, you know where I'm coming from I remember we never had it all But, her prayer dey dey for where she no dey Eniba l'omo, ao m'eni t'okan Day to day, she just dey pray (she just dey pray) "Make I no go astray" (make I no go) Emi o de mo bi ma shee shee (emi o de mo bi ma shee shee) Me just dey do am only my way (my way) Everytime I dey tell her say "I dey okay" (say "I dey okay" oh) Me, wey mi eye don see gobe (mio le dey for where she no dey) Mm, I'm just on the journey Ma y'owo l'oro mi, I no wan go astray, ayy (I no wan go, uh-uh-uh) You sabi everything before me (say, her prayer dey dey for where she no dey) Capital G-O-D, put all my pains away, ay-ay-ay (put all my pains away, ahh) Pray, make I no go astray Emi o de mo bi ma shee shee Do am only my way (do am only my way) Tell her say "I dey okay" oh (I tell her say "I dey okay") Eye don see gobe (say, her prayer dey dey for where she no dey)
Writer(s): Olamilekan Balogun, Adeyemi Olarenwaju Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out