album cover
Strong Warning (Outro)
13,128
Alternative Rap
Strong Warning (Outro) was released on October 27, 2023 by Greatness Musiq as a part of the album Family Time
album cover
Release DateOctober 27, 2023
LabelGreatness Musiq
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM160

Credits

PERFORMING ARTISTS
Erigga
Erigga
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
erhiga agariubie
erhiga agariubie
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Obima Ewere Chukwuagozim
Obima Ewere Chukwuagozim
Producer

Lyrics

[Intro]
I go make sure this upstairs dem put fire, dem burn am
You never know, na me you dey try
See, you go die today
Na die you go die
Make I wait small, you carry knife, you think say me no get knife?
Me wey I get cutlass and bottle and axe
I go make sure I bury you today
If you no die, you go know say John dey call me Frank
[Verse 1]
Enereh junction with my two friends
Two girls sofree press am, na new Benz
Look all the ogbor dem when dey my back
Na boys I put on, who you put on when you wan dey cap?
Juju when quite blow igbo for him face
Leave Uche face, we no dey look am, tell am make e dey gbes
The kala no be for décor
One call, see the way we shift your network
Tell Father make e come take e Bible
I no go need am, my demon wan borrow me e rifle
The coast no clear, observe the Camry when dey my back
Incase dey move wrong, tell Efe make e jam dem for back
My temper short, Arya Star skirt
The shoes I order am for Farfetch
Na all these things make area dey vex
Enter Ghana, find chairman when dem wan follow dey press
Louis V cap, but I pair am with my I-S-B
My own mech dey come area, hope you ready?
Na big transaction we need, keep your award plaque
Na before we need am, right now na more cars
Gbomo gbomo doings and lifestyle
Legendary, na we hand una dey carve style
We dey see the back end, Joey shey na stream farm?
Whatever float your boat but no come here dey form (Scam)
After we park for front of your house with like 6 Benz
5 Lexus, 2 hilux surround your full fence
Na me put you on, shut up, before I load that your mouth
Dirty garage, nobody know you before for the South
Small Congo meat when you hurry swallow dey give you mind
Kiniovo abeg eh, spray that jalo behind
One call coast clear, blast am
[Outro]
You think say me no get people?
Eh, you think say I no get battalion?
When go close the whole fence, when go blow the whole house
Written by: erhiga agariubie
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...