Lyrics

Eya eh eh eh eya eh Eh eh eh wueh wueh Run Eya eh eh eh eya eh Eh eh eh wueh wueh Korikiri boy don price property for the island Finally i'm moving out of the zanga Anything i touch e come dey sound hot Ooooo I remember when i no dey kolo Wey the keys for my pambam Now i put the barney on designer Cause when oluwa bless you You redefine her Ayayaya ah ah ah I no fit shout With the blessings in my life I can't decide to close my mouth Ayayaya ah ah ah I no fit shout o With the blessings in my life I cant decide to close my mouth No ooooooo Eya eh eh eh eya eh Eh eh eh wueh wueh Eya eh eh eh eya eh Eh eh eh wueh wueh Say na me wey hold the map So dem follow me without torchlight o Talk is cheap for the mouth Dem mama dem papa whole life o Anybody wey get problem Come follow me cross border Anyhow e be jah go solve them I'ma bad boy from porter So i want all the fake people them to die I no go follow dem sympathize Forget dig hundredi alert God is real i can testify Ayayaya ah ah ah I no fit shout With the blessings in my life I can't decide to close my mouth o Ayayaya ah ah ah I no fit shout oh no With the blessings in my life I cant decide to close my mouth No oooo Eya eh eh eh eya eh Eh eh eh, wueh wueh Eya eh eh eh eya eh Eh eh eh wueh wueh
Writer(s): Stanley Omah Didia, Kelvin Ibinabo Oriye Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out