Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Shittu Ismail Oluwatobi
Shittu Ismail Oluwatobi
Songwriter

Lyrics

On your own They tell me say I dey on my own For my city (huhuh) Everybody eyes dirty (Everybody eyes dirty) Hahahah Popo tin bo (ehn) Warn your brother o (ehn) Run for your life (ehn) Kan ma Koe mo roga o (ehn) Oyo lowa o E so fun banaba o Mase Toba se you go suffer o Shey you won Rich or you suffer I say you want to Rich or you suffer Shey you want to Rich or you suffer You want Rich or you suffer Shey you want to Rich or you suffer Sometimes you have to lose before you gain Hah no matter the pain Oleee Aye yii leee Wetin fit take the pain away Pelu sutana mona gbalaja Moke jahova make my sorrow over Mogbe Qurani pe satiramoni Anyhow we go make the money You have to forgive the boy Sadura n sami kosija Church We fi look the same direction make We see different thing who are you to judge Who are you to define me Na everybody sabi connection ni main thing Shey you won Rich or you suffer I say you want to Rich or you suffer Shey you want to Rich or you suffer You want Rich or you suffer Shey you want to Rich or you suffer
Writer(s): Shittu Ismail Oluwatobi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out