Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Veecii
Veecii
Performer
Laura Ehioghiren
Laura Ehioghiren
Performer
E-series
E-series
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Victor Ukor
Victor Ukor
Songwriter
Emmanuel Udogadi Chukwuka
Emmanuel Udogadi Chukwuka
Songwriter
Laura Ehioghiren
Laura Ehioghiren
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Veecii
Veecii
Producer

Lyrics

All over me All over me E be your love controlling me Keeping your eyes watching over me All over me All over me E be your love controlling me You never let a bad man cover me oh no oh no I kukuma no know wetin to talk e again See as you take all my doubts away What am I to say God Yeh yeh I dey form hard guy but I no fit bring that vibe your way Them no dey form for helper wey wan give you your pay Oh nuh nuh nuh buh Cause I be nothing without you All around the world Lord there is none Wen fit cover me no Lord I no fit lie for you Cause I be nothing without you All around the world Lord there is none Wen fit cover me Yeh yeh yeh All over me All over me E be your love controlling me Keeping your eyes watching over me All over me All over me E be your love controlling me You never let a bad man cover me Ehiooooooo yeh You bring me life, you bring me life all over my body o And even when a bad man comes I know you'll fight for me eyy Even when night dey come you go light am up for me So You know that words no fit explain Your love for me Ride with me See as my saviour die for me Expensive Price e be You dey cover me oh My father dey ride with me My saviour die for me This kind love I never see You dey cover me oh All over me All over me E be your love controlling me Keeping your eyes watching over me All over me All over me E be your love controlling me You never let a bad man cover me All over me All over me E be your love controlling me Keeping your eyes watching over me All over me All over me E be your love controlling me You never let a bad man cover me
Writer(s): Emmanuel Udogadi Chukwuka, Laura Ehioghiren, Victor Ukor Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out