Lyrics

If i broke only mama understand me I'm young but am stressing like am forty Twenty twenty three na me first beg you Na me first beg you Tori twenty twenty two fele ni aleju Fele laleju Credit alert wey go turn my phone to my best friend Always checking if i dey bored i go get strength Mama say lekan calm and it sure for you Does wey don die see them get plan too So many massages one attention attention So many shenking but no mention no mention As omo ogbon i need to move on Even person wey i dey fear still dey fear dog Every night and day owo moman think Kilo kan iru awayi pelu lomotif A lot of things wey dey bother mind E sure for me and my brother man Orin hallelujah melo mofe ko Ohun oju tiri melo mofeso o Believer no dey panic Mama mi tiwipe won ma to gbo Orin hallelujah melo mofe ko Ohun oju tiri melo mofeso o Believer no dey panic Mama mi tiwipe won ma to gbo I know many people i meet them tell me them no get ooh If i no get them go laugh me They wan turn me to banbihala oo oo I no go live my life on top nobody sweat oo Hope you dey feel my story Me i dey find my glory I no fit ti go back to my past Cuz i leave am for ghetto Thank god for where me right now Sapa no go hold me laye laye I no fit ti go back to my past Cuz i leave am for ghetto Thank god for where me right now Sapa no go hold me laye laye If i broke only mama understand me I'm young but am stressing like am forty Twenty twenty three na me first beg you Na me first beg you Tori twenty twenty two fele ni aleju Fele laleju Credit alert wey go turn my phone to my best friend Always checking if i dey bored i go get strength Mama say lekan calm and it sure for you Does wey don die see them get plan too So many massages one attention attention So many shenking but no mention no mention As omo ogbon i need to move on Even person wey i dey fear still dey fear dog Every night and day owo moman think Kilo kan iru awayi pelu lomotif A lot of things wey dey bother mind E sure for me and my brother man Orin hallelujah melo mofe ko Ohun oju tiri melo mofeso o Believer no dey panic Mama mi tiwipe won ma to gbo Orin hallelujah melo mofe ko Ohun oju tiri melo mofeso o Believer no dey panic Mama mi tiwipe won ma to gbo
Writer(s): Ayomide Olagunju Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out