Lyrics

(Boss man) She wan love for free Say she wan to love me But, she no want kolobi, ahn She dey tell me casually Shawty want operate me manually Ẹ mí tí mo need therapy, ẹ mí tí mo need therapy As I drip, I drip sololo Ẹ mí tí mò crazy normally She say we gat take things gradually But, ẹ mí tí mo need therapy As I reap, I drip sololo Ẹ mí mò crazy normally She want make I wait 'til February For something wey I need in January Philomina dangerous, she too bad (too bad) She get wahala, she fit cause nuisance (nuisance) And if I para, dem go say I do bad (ooh, ooh) When na my matter dem dey talk for group chat (wahala) Me I no put you for my bigger picture But if you no gree, na your forfeiture I bring the table and the furniture If you need carpenter, make you call Jesus As I drip, I drip sololo Ẹ mí tí mò crazy normally She say we gat take things gradually But, ẹ mí tí mo need therapy (if you need Carpenter, make you call Jesus) As I reap, I drip sololo Ẹ mí mò crazy normally She want make I wait 'til February For something wey I need in January As I drip, I drip sololo Ẹ mí tí mò crazy normally She say we gat take things gradually But, ẹ mí tí mo need therapy (if you need carpenter, make you call Jesus) As I reap, I drip sololo Ẹ mí mò craze normally She want make I wait 'til February For something wey I need in January
Writer(s): Sihle Sithole, Adewale Mayowa, Adewale Ayobami Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out