Lyrics

(Ob', Obah) Another banger (banger) How many dues wey the boy don pay? How many insult I go take? Like, dress your shit like I'm Jago I've been like this way from the gecko I no dey take eye see loose bread If you miss your show You know say me I go take am off my money 'cause your promoter desperate Make una no vex, na my money be my mandate Ọmọ, many my country people eye red, oh My eye red for the green, that's yellow Some call me hybrid, some call me hollow Keep who I really be on a low-low Day and night, all my guys dey hustle Every penny dey touch my circle I dey pest my opps, make them restless on schedule (ah-ahh) Dem say I be troublemaker I go disturb everybody Leave me, leave me, leave me Make I do my own, ọmọ, no judge me Make you sef reason E be better say they no call me nobody I go still pass everybody even though say una use extra sheet Una dey pákoropá, I dey pàkurupà You better relocate, I dey come closer Even if na red, I go tackle oh Ṣébí na vex you go vex Ọmọ wèrè, me, I no dey talk, but try me first Better save your money, this game no be by best dressed Bought my first land since I was 17 You know steady grinding Nothing wey you go show me wey go really surprise me Ọmọ, many my country people eye red, oh My eye red for the green, that's yellow Some call me hybrid, some call me hollow Keep who I really be on a low-low Day and night, all my guys' dey hustle Every penny dey touch my circle Ọmọ, I dey pest my opps, make them restless on schedule Dem say I be troublemaker I go disturb everybody Leave me, leave me, leave me Make I do my own, ọmọ, no judge me Make you sef reason E be better say they no call me nobody I go still pass everybody even though say una use extra sheet Dem say I be troublemaker I go disturb everybody Leave me, leave me, leave me Make I do my own, ọmọ, no judge me Make you sef reason E be better say they no call me nobody I go still pass everybody even though say una use extra sheet
Writer(s): Rema Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out