album cover
Under Pressure
252
Afro-Beat
Under Pressure was released on October 20, 2023 by Distributed by Afrisounds as a part of the album Under Pressure - Single
album cover
Release DateOctober 20, 2023
LabelDistributed by Afrisounds
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM101

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Dove Nicol
Dove Nicol
Performer
PRODUCTION & ENGINEERING
Jermain Aning
Jermain Aning
Producer
Nana Osei Arthur
Nana Osei Arthur
Producer

Lyrics

Like what you see you do jeje
Like what I do I dey put dem put dem under pressure
Mi a be gal I be legend oooh
Way mi come in the scene dey put dem under pressure
Everything you want I go wire
Everything go be your desire
Anyhow you like am I like am
Na me be the wan' dey inspire
Watin you wan do for corner?
Wey you nor fit do for front
Mi nuh fear no maga o
Mi nuh take no loss
Like what you see you do jeje
Like what I do I dey put dem put dem under pressure
Mi a be gal I be legend oooh
Way mi come in the scene dey put dem under pressure
Back to the melody
Dem dey listen dem dey feel di adrenaline
Mi a be stubborn gal, dem like my melanin
Drip too hard I be heavenly, heavenly, heavenly
I get di medicine way you needing
It’s hitting right deep in your system
So baby call me wen you need me
I be the bad gyal way you missing
I say
Watin you wan do for corner?
Wey you nor fit do for front
Mi nuh fear no maga o
Mi nuh take no loss
Like what you see you do jeje
Like what I do I dey put dem put dem under pressure
Mi a be gal I be legend oooh
Way mi come in the scene dey put dem under pressure
Abo abo lef me ba
Watin you wan do can't come and stress me now
Mortal man dem bad dem nor lek me bo
Mortal man dem bad dem wan stress me out ooo
Abo abo lef me ba
Watin you wan do can't come and stress me now
Mortal man dem bad dem nor lek me bo
Mortal man dem bad dem wan stress me out
Written by: Vanessa Dove Nicol
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...