Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Emmanuel Chukwuebuka James
Emmanuel Chukwuebuka James
Songwriter

Lyrics

I be one boy from ikorodu I dey face sapa and one or two And i no get friends i dey on my own Buh with God guidance i do my thing Just last year one of my guy buy benz My girl follow cause i no get And e no get wetin i no do I think heaven and earth and e no gree I know say life na turn by turn o As i waka down this road me i know sef say e go be my turn Cause my mama dey pray for me My mama dey pray for me Anointing dey my head o My mama dey pray for me Been a lonely ride i took pass this road I no get anybody me steady alone I water my chaplet pray holy mary so Say only God wey fit to butter my bread Holy father,father,father,father Father,father,father help me Make i no leave empty Holy father,father,father,father Father,father,father help me Make i no leave empty Many don try buh dem don fail Men mount no be child's play And if you wan try you go still fail Cause na God dey run my race I know say life na turn by turn o As i waka down this road me i know sef say e go be my turn Cause my mama dey pray for me My mama dey pray for me Anointing dey my head o My mama dey pray for me Been a lonely ride i took pass this road I no get anybody me steady alone I water my chaplet pray holy mary so Say only God wey fit to butter my bread Holy father,father,father,father Father,father,father help me Make i no leave empty Holy father,father,father,father Father,father,father help me Make i no leave empty
Writer(s): Emmanuel Chukwuebuka James Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out