album cover
Sabrigang
190,524
African
Sabrigang was released on November 9, 2023 by Afrobit Productions as a part of the album Sabrigang - Single
album cover
Most Popular
Past 7 Days
00:25 - 00:30
Sabrigang was discovered most frequently at around 25 seconds into the song during the past week
00:00
00:20
00:25
00:40
00:50
00:55
01:00
01:05
01:50
01:55
02:25
00:00
02:53

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
sabrina
sabrina
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
sabrina
sabrina
Composer, Songwriter
Afrobit Productions
Afrobit Productions
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Eno on the Trck
Eno on the Trck
Producer

Lyrics

Every time we dey waka pass
You go wan turn look for wa side
De la tête aux pieds we dey over shine
Ahh pretty girl with plenty vibes
Who you sabi wey dey sweet pass we
SabriSugar na so them dey call me
Modère je sais que tu m'admires, me kiff
Et c'est de moi que tu t'inspires
On est fraîches y'a du style
Près des autres on est high
On point all the time
Thanks to GOD for the swag
On est fraîches y'a du style
Près des autres on est high
On point all the time
Thanks to GOD for the swag
All eyes on me
My designer no be counterfeit
Dem all dey hail me
Them no fit make me their enemy
We no dey carry last
For the Sabrigang
The gang, the gang, the gang, the gang
We no dey carry last
For the Sabrigang
The gang
Best gang
We dey
So fresh
No dey
Wear fake
Other fine gang no dey
Honneur à ceux qui ne m'aiment pas
No hate, chacun son choix
Sachez que je ne vous en veux pas
Je te dépasse tu n'assumes pas
Who you know dey fine pass Me
Na the reason why you dey envy
I dey trust my self esteem
Better fine fine girl no dey
On est fraîches y'a du style
Près des autres on est high
On point all the time
Thanks to GOD for the swag
On est fraîches y'a du style
Près des autres on est high
On point all the time
Thanks to GOD for the swag
All eyes on me
My designer no be counterfeit
Dem all dey hail me
Them no fit make me their enemy
We no dey carry last
For the Sabrigang
The gang, the gang, the gang, the gang
We no dey carry last
For the Sabrigang
The gang
Best gang
We dey
So fresh
No dey
Wear fake
Other fine gang no dey
Written by: Afrobit Productions, Sabrina Wamba Kuegou
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...