album cover
Lose guard (Version 2)
10
Afro-Beat
Lose guard (Version 2) was released on October 24, 2023 by IBLACK as a part of the album The race
album cover
Release DateOctober 24, 2023
LabelIBLACK
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM75

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Onoakpofure Gabriel aghogho Iblack
Onoakpofure Gabriel aghogho Iblack
Songwriter

Lyrics

Ah ah ah ah
Na who sabi do things na them Dey use am for
Give a man money na you go know know know
Me I no won cap no more
Comalor
I no won cap no more
All all all
All of that stress me see
Hold hold
Hold me tight
Make me I no go losguard oh
No no no
Make I no confuse oh
Some other girls dem Dey fall hand oh
But me omoto
I no Dey losguard oh
No no
Me I don see hard oh
Me I don see life oh
That man
That man
Nitin u go show me
Wa me I never see at all
Me I never see at all
Blood
Count now count now
One 99
1999 me I don see
And them know oh
Meh omoto
Meh omoto
Meh omoto
I came from here
Meh omoto
I know this ground
Meh omoto
Oh na na na
Meh omoto
Meh omoto
Meh omoto
Meh omo urhobo
Meh omoto
Meh omoto
Oh na na na
Say your body no full
Money no Dey your forming star
Na them go complain
And they're doing same
To ya
Oya come see
Oya come see
Men Dey press
And cashout
On steady
Yeah Cana
I say them tell me
Dem chop me
Dem warn me
Dem draw me
Dem rip me
Dem scam me
Dem tell me say
Me go face hardship for life
But me no gree
AH
I reget OLORD
them tell me
Dem warn me
Dem show me
Dem tell me say
The life say go tough
And I tell them
Say me no notice cana
Say me no notice cana
Shining on alow
Shining on alow
Shining on alow
Shining on alow
Shining on alow
Written by: Onoakpofure Gabriel aghogho Iblack
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...