Credits

PERFORMING ARTISTS
Yung Délé
Yung Délé
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Bamidele Omotinugbon
Bamidele Omotinugbon
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Jostopac
Jostopac
Producer
Chibz
Chibz
Engineer
Ojan Nik
Ojan Nik
Recording Engineer

Lyrics

OJAN Music
Dele o dele o dele o o oh eh
Dele o dele o
I want to de be o in the morning
Make dey I wake up next to u baby o
I go calli if I dey dream bad dream o oh
Girli you know sey I no fit lie
The love wey I get for you sey na die
When I see dat ur baka I wan say chai
Will you just let me to make you mine o
Rita o, rita eh rita oh
You sweeti pass Semolina o
O gbera ju Alomo Bitter (Alomo Bitter eh)
Rita o, rita oh rita
You sweeti pass Semolina
O gbera ju Alomo Bitter
Alomo Bitter e e eh
Why you no look my way e eh
Shey e go bad if I know
Wetin I go do to carry you go o oh
I no be omah lay
But I wan make to yeyeye
If dem wan try you na bomaye
Ton ba lo wa mo ma bomaye, ma bomaye
Girli you know sey I no fit lie
The love wey I get for you sey na die
When I see dat ur baka I wan say chai
Will you just let me to make u mine
Rita o, rita eh rita oh
You sweet pass semolina
O gbera ju Alomo bitter o, Alomo bitter e e ehhh
Written by: Bamidele Omotinugbon, Joseph Lekan
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...