album cover
Journey
1,032
Hip-Hop/Rap
Journey was released on February 5, 2021 by DBG Entertainment Content Place Vuga Music Publishing as a part of the album Journey
album cover
AlbumJourney
Release DateFebruary 5, 2021
LabelDBG Entertainment Content Place Vuga Music Publishing
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

PERFORMING ARTISTS
BODE BLAQ
BODE BLAQ
Performer
COMPOSITION & LYRICS
BODE BLAQ
BODE BLAQ
Songwriter
Olabode Stephen Ogungbemi
Olabode Stephen Ogungbemi
Songwriter, Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Whalez
Whalez
Producer

Lyrics

Blaqa Blaqa Blaqa janta manta super stricker pata alhaja Han
On the journey of been famous
God no shame
Fans go dey hail us
Depression no go hold us
Social media pressure
No go reach make we us give up
Those wey dey look up to us
No go con dey underate us
Say we dey pop before we no pop again
No go ever be our portion
We no go hustle in vain
Those ones wey no get direction
Dem no go block our way
Drugs and all other distractions no go lead us astray
On this journey of been famous
Bad roads no go kill us
As we dey travel for shows
Promoter no go rip us
Dj go dey plays
OAPs go dey hail us
Na those ones wey too like money
Radio station go lay off
On this journey of been famous
SARS no go kills us
They go soon stop to dey ask who we be when they see us
Those wey no Dey under rate us
Go later pay to see us
Them go stand outside eko hotel
Cus the inside is filled up
On this journey of been famous
Girls no go rape us
We gon be so blown
Even olosho no go dey bill us
Sugar mommies go chase
Their girls friends sef dey chase us
Make God give us the strength to say no to every temptation
On this journey of been famous
God no shame us o
God no shame us o
God no shame us o
On the journey of been famous
Media no dey defame
All dem blogger blogger no go see something nail us
With the blood of Jesus
Billing no go kill us
All our village people no go sabi road to lagos
On this journey of been famous
Helpers go locate us
People wey Dey use people no go see the need to use us
Investors go dey find us
Endorsements deals go pile up
Anywhere we they call greatness na we dem go dey mention
Say we dey pop before we no pop again
No go ever be our portion we no go hustle in vain
Those ones wey no get direction no go block our way
Drugs and all other distractions no go lead us astray
Written by: BODE BLAQ, Olabode Stephen Ogungbemi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...