Lyrics

Hey Rozzay I got your voice note And I don't know I want us to work out But we never understand each other And I feel like it's going to be so much Stress and drama, maybe we should call It a quit I dey run I dey run I dey run bi ti usainbolt ahhh Anytime Wey we see We dey fight Like You be Israel adesanya Open up open up baby Open up to me Show me love show me love show me say Show me let me see Baby don't do that baby don't order the Jameson I be playboy before but now I don comot my team Open up open up baby Open up to me Show me love show me love show me say Show me let me see Baby don't do that baby don't order the Jameson I be playboy before but now I don comot my team Back in the days I Dey jazz up Fine fine kele I dey, dem yemi alade Type me I dey like chop As a sociologist I dey socialize Mo je Awon masscom Back then I be bad boy Inside church I be pastor And If love is all you want I'll be knocking on your door Open up open open up Baby open up to me Show me love show me love show me Say Show me let me see Baby don't do that baby don't order the Jameson I be playboy before but now I don comot my team Open up open open up Baby open up to me Show me love show me love show me Say Show me let me see Baby don't do that baby don't order the Jameson I be playboy before but now I don comot my team Maybe we should just call a quit, Take care
Writer(s): Onome Benson Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out