Music Video

Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Akintola Emmanuel Aduragbemi
Akintola Emmanuel Aduragbemi
Songwriter

Lyrics

Yo Omo my life E be like bitter leave But at the end I know say e go sweet Many many things wey my eye don see Being a broke ass is tough When my time go reach Many many shenkings Girls did me dirty Because say I no guide They comot me for settings Na bread I dey find God when you go gimme bakery Huh Have been soliloquizing I been on my own head fighting Questioning my sanity Kose ni timo fe feyin ti My future is bright Is brighter than allogene Everyday mo fin hustle Mio kin sun Lai shey kerosene Well I keep pushing Slow but steady at least am still moving This sapa choke but Man is still breathing Been fighting this battle for long Still nothing do me
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out