album cover
Inside
127
Music
Inside was released on November 11, 2023 by Iconic as a part of the album Blood & Sweat - EP
album cover
Release DateNovember 11, 2023
LabelIconic
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM111

Credits

PERFORMING ARTISTS
RealB Sharpshooter
RealB Sharpshooter
Performer
COMPOSITION & LYRICS
BRIGHT OBIEJEMBA
BRIGHT OBIEJEMBA
Songwriter

Lyrics

Shawty say leave outside come inside
Ahhhh come inside
She say make I leave outside
Make I come inside
Heyyyy come inside
You don tay outside Oga come inside
Ahhhh come inside
She say make I leave outside
Come inside
Heyyyy come inside
She say shooter (shooter)
Put am make e enter (enter)
No Comot am
Walahi I Dey feel am
(oh lo lo lo lo lo lo)
She say deeper (deeper)
Put am make e enter (okay)
No comot am (okay)
Walahi I Dey feel am
(oh lo lo lo lo lo lo)
Baby keep it down
See nobody afi know say me I cum
Inside
For the insta life we shouting up and down
(we outside)
Girl if you want it more just keep it on a low
Keep it on a low
See the way you Dey jack my jalingo
For your shokoto
Dey make my soldier Dey kpolongo
Put me on attention At ease I go
My baby girl you so divine
The way you whine you be the party vibe
My baby girl you so divine
The way you whine for me
Me never see
Shawty say leave outside come inside
Ahhhh come inside
She say make I leave outside
Make I come inside
Heyyyy come inside
You don tay outside Oga come inside
Ahhhh come inside
She say make I leave outside come inside
Heyyyy come inside
She say shooter (shooter)
Put am make e enter (enter)
No Comot am
Walahi I Dey feel am
(oh lo lo lo lo lo lo)
She say deeper (deeper)
Put am make e enter (okay)
No comot am (okay)
Walahi I Dey feel am
(oh lo lo lo lo lo lo)
Shooter
She said I like the way you shoot your shot oh
Shooter
I like the way you shoot your shot oh
Shooter
I like the way you shoot your shot oh
Shooter
She said I like the way you shoot your shot oh shooter
Girl the way you Dey jack my jalingo
For your shokoto
Soldier Dey kpolongo
Attention at ease I go
My baby girl
You so divine
The way you whine
You be the party vibe
My baby girl
You so divine
The way you whine for me
Me never see
Written by: BRIGHT OBIEJEMBA
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...