album cover
Recall
2
Pop
Recall was released on March 24, 2023 by Wayward Record as a part of the album Recall - Single
album cover
Release DateMarch 24, 2023
LabelWayward Record
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Smithval
Smithval
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Eze Valentine Olisaemeka
Eze Valentine Olisaemeka
Songwriter

Lyrics

All this while I’ve been trying not to recall
All the things wey u do me, omo abeg oh
No Dey play me like a fool, I no be Nintendo
I loved you very very, but you don lemme go
All this while I’ve been trying not to recall
All the things wey u do me, omo abeg oh
No Dey play me like a fool, I no be Nintendo
I loved you very very, but u don lemme go
 
Many things full my mind
Because you tell me say u love me, I no follow my guys
Shayo for the night
Everyday me and you Dey cuddle, I Dey feel your vibe
I gbadu your kind
I’m loving you, I never knew that You were Killin me inside
oh no, you were killin me inside, inside
I regret all the energy
Girl wey I put for ur loving, Oh no
If to say I put am for my hustle
By now i for don reach, my goal
Everytime I think about you girl
I feel like calling, calling
I’m wanting, wanting
Your Loving, loving girl
This girl
she been play me like fool
She held me with voodoo
Don’t know wetin to do
Me self
I Dey feel am for the room
I Dey with my goons
But, thinking of you
I regret all the energy
Girl wey I put for ur loving, Oh no
If to say I put am for my hustle
By now i for don reach my goal
Everytime I think about you girl
I feel like calling, calling
I’m wanting, wanting
Your Loving, loving girl
This girl
she been play me like fool
She held me with voodoo
Don’t know wetin to do
Me self
I Dey feel am for the room
I Dey with my goons
But, thinking of you
Written by: Eze Valentine Olisaemeka
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...