album cover
Lagbaja
27
Singer/Songwriter
Lagbaja was released on November 23, 2023 by WORLDLINKING ENTERTAINMENT as a part of the album Lagbaja - Single
album cover
Release DateNovember 23, 2023
LabelWORLDLINKING ENTERTAINMENT
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM96

Credits

PERFORMING ARTISTS
Hashtang
Hashtang
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Victor Ledogho
Victor Ledogho
Songwriter

Lyrics

Trouble don dey sleep for days
yanga go wake am
make dem help me plead my case
i no fit shout
 
when man work na when man go chop
manna no go fall from up
pray Jah blessing fill my cup
yeah you only live once
rora oh rora
abena oh rora
when you wine like this i tell my gees
me gonn take you home
 
jara o jara
folake oh jara
she said all the good good things in life
they are not for free
 
 
lagbaja lagbaja nothing for you
lagbaja lagbaja nothing for you
lagbaja lagbaja nothing for you
lagbaja lagbaja nothing for you
i be James bond and i sabi shoot gun
come make i put you for nkoro
you know i get fast car na
and me odogwu pass Burna
 
make i row row row your boat
gently down the stream we go
where you lead me i follow
please don\'t take my soul
 
rora oh rora
abena oh rora
when you wine like this i tell my gees
me gonn take you home
 
jara o jara
folake oh jara
she said all the good good things in life
they are not for free
 
lagbaja lagbaja nothing for you
lagbaja lagbaja nothing for you
lagbaja lagbaja nothing for you
lagbaja lagbaja nothing for you
oh oh nothing for you
nothing for you
Written by: Victor Ledogho
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...