Lyrics

Ye ye yeh ye ye yehhh ( only )
Take a picture take a picture take a picture
Some Dey gbagada dey dance the Gbedu
Lagos island dey dance the Gbedu
Benue self them dey dance the Gbedu
Anywhere we go them dey dance the Gbedu
For the pain baby dance the Gbedu
When you hear things you go dance the Gbedu
Anyhow e be you go dance the Gbedu
For the migraine you go dance the Gbedu
E no dey ever pass wetin God doh stamp
Na you wey dey doubt wetin God doh stamp ( who be this ?)
Ah ahh ahh ehh ehh ehn ( Who Dey plan am? )
Eh eh eh ahh ahh ahh eh ( them No Dey when papa God sign am )
All over eh , che na today?
Girl get Booty she dey give me bum bay
One way God Dey .. where you dey when papa God sign am?
I no dey for the punishment
anywhere Gbedu dey make them call me for Jolliment
I no dey any punishment
anywhere Gbedu dey make them call me for jolliment
That's my thing me I just wan dey high my thing
I just dey one side dey high my thing
Tell me wetin you dey find for my skin yeah
Some Dey gbagada dey dance the Gbedu
Some Dey the Island Dey dance the Gbedu
Benue men them dey dance the Gbedu
Anywhere we go them dey dance the Gbedu Oya hooooi
Who Dey plan am
them no dey when papa God sign am
Who Dey plan am them no dey when papa God sign am
( papa God e sign am o )
( them dey dance them dey dance ohh )
London girls dem dey dance the gbedu
American girls dem dey dance the gbedu
LAgos to Dubai dem dey dance the gbedu o
When the Gbedu drop, You know ooo
Like play Like play Omo ghetto mi di oni Ile
Bami kowo mi kope mi o raye Mio sere
Back in the days ta de bere hustle yen
Won ni kole bosi omo pe won ni Ko le pay
Now we Dey get the Muller fast fast
When we Dey work dem dey play
Dem con beef say na we Dey cash out We Dey cash out
we dey bubble for d pain
No be anybody Autograph na Gods plan
Gbedu don land! Party don start
Money too long we go need like 10 bouncers
Eba mi wa awon omo ge to ni idi to ro
Pete Kan wa jogede Kiish Wole jo ma nagere
Back then e no funny oh now we dey get the money oh
Written by: Anthony Sesugh Akiishi
instagramSharePathic_arrow_out