album cover
No Time
3
Music
No Time was released on November 30, 2023 by Dvpper Digital as a part of the album Grass 2 Grace
album cover
Release DateNovember 30, 2023
LabelDvpper Digital
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM104

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Ray$on
Ray$on
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Gretta Ray
Gretta Ray
Writer
PRODUCTION & ENGINEERING
Hi-pace
Hi-pace
Producer

Lyrics

E no bad if I get am pass 
Billi gate 
No call me ajibole 
Too much money not enough 
Money 
Life is too short so no dulling 
Chorus
Me I wan count money 
Me I wan  dey on chills
Cos time no dey 
Me I wan dey on tour
Me I wan dey on stage 
Cos time no dey 
Me I wan dey on fly
Bad energy me Gon sly 
Time no dey 
Me I wan rock party 
Me I wan dey faji 
E don Tay wey hunger blast 
No food for an ordinary man 
Dem talk say Rayson  don mad
Cos of the way I dey find the bar
Right now I gat the answer 
Watin be make poverty be problem 
Na becos our  forebears were
So blind
Dem no dey see watin I dey see
So many things wey dey stressing me mind 
Na small peace wey me I dey find 
Even if na means  to survive 
I don tire to cry 
Hook ch.
E no bad if I get am pass 
Billi gate 
No call me ajibole 
Too much money not enough 
Money 
Life is too short so no dulling 
Chorus
Me I wan count money 
Me I wan  dey on chills 
Cos time no dey 
Me I wan dey on tour
Me I wan dey on stage 
Cos time no dey 
Me I wan dey on fly
Bad energy me Gon sly 
Time no dey 
Me I wan rock party 
Me I wan dey faji 
Yo dawg me  no starter
 been in the radar 
Stardom me chasing for long 
 living a mockery 
Dem celebrate me 
Now Dem all say dem love me 
I  see  the vision
With Hard decision
Just to make you hear me 
 Now that is here right now 
I will never let it  go oooo
So many things wey dey stressing me mind 
Na small peace wey me I dey find 
Even if na means  to survive 
I don tire to cry
Written by: Gretta Ray
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...