album cover
D Formula
13
Music
D Formula was released on November 2, 2023 by Samtomhood as a part of the album D Formula
album cover
Release DateNovember 2, 2023
LabelSamtomhood
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM199

Credits

Lyrics

Go outside ye
Go outside ye
Dem say this boy from kwara
E doesn't joke e dey cut their dada
Anywhere we step
na to give them yawa
Music to the world
straight from my yara
Raising the standards
 and it's not by para
Praying to the father
 make e no sour
Until it's balanced
make nobody bother me
And When they ask for the evidence
 i show them the workings
 show them the formula
 dem they fall for my eminence
 no be by intelligence
And dem go pay for their negligence
 when they see me for their residence
When i pull up with my hench men
for their residence
resistance is useless
Fire fire
send down fire
people wey dey hinder plenty gan won yapa
Fire fire
send down fire
people wey dey hinder plenty gan won yapa
When they ask for the evidence
 i show them the workings
 show them the formula
 dem dey fall for my eminence
 no be by intelligence
And dem go pay for their negligence
 when they see me for their residence
 it's useless oh
But for the meantime
 chilling with my guys on the mainland
Cruising around with my new rover
 we are never done until it's over
i be chasing money
i go see you later
working on a formula
show the data
 working on the formula show me answer
For my area
village people wan do me like mandela
with my vuvuzela
 play like cucurella
in the daytime
during night time
go on my knees and i call jehovah
 call on baba osalobua
make he gimme the formula gimme answer
make e no tey before e come down
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...