album cover
Trenches
754
Pop
Trenches was released on November 10, 2023 by PerryMetals as a part of the album Trenches - Single
album cover
Release DateNovember 10, 2023
LabelPerryMetals
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM111

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
PerryMetals
PerryMetals
Performer
COMPOSITION & LYRICS
francis perry okeke
francis perry okeke
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
T.L Mint Beatz
T.L Mint Beatz
Producer

Lyrics

Omoge na PerryMetals
Life you see life you see
Fit be one kind sometimes
no mean say no be say
E go be like that all time
Sometimes I Dey wonder
For life what I did wrong
Why sapa wan send me to Jesus
If i talk una no wan believe o
if I start to talk brother story long olohu
See when I dey for trenches
I no fit pay my rent
From one place to another
No one help me o
Sometime I no go talk dey just pretend
See me I don Dey tire
I know my self
Cause I want to be a bola
No be mechanic oh
You see me I dey run like Usain Bolt (oh)
Wey I forget to wear my cloth (oh)
Wey e come be like say I craze (oh)
But still I dey chase this dough (oh)
see me I dey run like Usain Bolt oh o (oh)
Wey I forget to wear my cloth (oh)
But see I dey chase this dough (oh)
But me I dey chase this dough (oh oh)
Nah nah nah nah
See life is good and life is bad
The more you look less you see
unless you wise
If you no double up along the line
See if Dey no go use you play
Them use you shine
So no look me some way
Cause me I dey my lane
I want to get this dollar by all means
And if I be a bola no be sin oh no
See when I dey for trenches
I no fit pay my rent
From one place to another
No one help me o
Sometime I no go talk dey just pretend
See me I don Dey tire
I know my self
Cause I want to be a bola
No be mechanic oh
You see me I dey run like Usain Bolt (oh)
Wey I forget to wear my cloth (oh)
Wey e come be like say I craze (oh)
But still I dey chase this dough (oh)
see me I dey run like Usain Bolt oh o (oh)
Wey I forget to wear my cloth (oh)
But see I dey chase this dough (oh)
But me I dey chase this dough (oh oh)
Nah nah nah
Sapa sapa sapa
You want to use me play o
Oh no no
Play o
Oh no no
Eh
Raba raba paper
When I go get this paper
Oh no no
Paper
Oh no no
See when I dey for trenches
I no fit pay my rent
From one place to another
No one help me o
Sometime I no go talk dey just pretend
See me I don Dey tire
I know my self
Cause I want to be a bola
No be mechanic oh
You see me I dey run like Usain Bolt (oh)
Wey I forget to wear my cloth (oh)
Wey e come be like say I craze (oh)
But still I dey chase this dough (oh)
see me I dey run like Usain Bolt oh o (oh)
Wey I forget to wear my cloth (oh)
But see I dey chase this dough (oh)
But me I dey chase this dough (oh oh)
Nah nah nah
Written by: francis perry okeke
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...