Music Video
Music Video
Credits
PERFORMING ARTISTS
Kaydiss
Vocals
CKI
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Kanu Chinedu
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
YolyBoy
Mixing Engineer
CKI
Producer
Lyrics
Aigh
Aigh
Kaydiss
Let’s turn this up
Aigh, aigh
Little boy from the ghetto
I dey hustle everyday
Everyday to get the doe
For the street wey we dey
Omo na war zone nobody send you
Alaye wetin u dey do?
Wake up (aigh)
Let’s get the cake up
Let’s grind get the raba (aigh)
Even when they tell me no
I tell them yes cus I no get anybody for my side
My eyes don see many things
At an early age I don do I don sin
Just five years
Left in the street they don’t care
You know say street no dey fight fair
And the weak no dey live here
See the beast wey dey breath here
You are not alone Omo no fear
Na just time e go soon clear (aigh)
Omo Iya mi
Every good
As you are chasing money
Focus on it
God no go shame you
God no go shame you
Focus on it
God no go shame us
God no go shame us
Focus on it
Focus on it
Arrhhh
Tryna get the mullah for the Benzes
Mama needs a house and a Bentley
Gotta murder poverty or I can’t sleep
Am a star gotta make it to the big leagues
Got a lot of — on my wish-list (yea)
I still got my wish-list
Awards nights and top the Forbes
Till everything mad o like na psycho ward
Been a long time coming (yea)
I know I’m gone get there
We work hard, we don’t sleep here
Every day we hustle dusk to dawn here
Grateful but not contented till am up there
Till all gees no dey lack bread
Till all my team get their dream Benz
Till we dey run convoy with Private Jets
Omo Iya mi
Every good
As you are chasing money
Focus on it
God no go shame you
God no go shame you
Focus on it
God no go shame us
God no go shame us
Focus on it
Focus on it (aye)
Written by: Kanu Chinedu


