album cover
Good
21
Afro-Beat
Good was released on October 7, 2023 by Citro Records Ltd as a part of the album Deeper Than Fun - EP
album cover
Release DateOctober 7, 2023
LabelCitro Records Ltd
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM95

Credits

COMPOSITION & LYRICS
James Emmanuel Utaji
James Emmanuel Utaji
Songwriter

Lyrics

Michimichilatoiyooo
Eh eh eh
Hmm hmm hmm hmm hmm
Hmm hmm hmm
It is too good to be true
When everyone is nice to you
No go let over happiness kill you o
It is too good to be true
When everyone is nice to you huh
No go let over happiness kill you o
Everybody Dey for him purpose
Him purpose
Dem ma compose
When the money come
Dem ma come close
Dem ma try to claim saint
Dem apostles
All my life I know there smell
And their costume
If you leave I go die
Wetin dem talk
My bro na lie
Everybody just wan survive
I no be pastor I for don cast and bind
It is too good to be true
When everyone is nice to you
No go let over happiness kill you o
It is too good to be true
When everyone is nice to you
No go let over happiness kill you o
Huh hun
My head o my belly o
Paracetamol no fit cure my cold
People of this life
Want to take my soul huh
My head o my belly o
Paracetamol no fit cure my cold
People of this life
Want to take my soul huh huh huh
Huh huh huh huh
My belly o my head o
Paracetamol no fit cure my cold
People of this life
Want to take my soul huh huh huh
My head o my belly o
Paracetamol no fit cure my cold
People of this life
Want to take my soul huh huh huh
Huh huh huh huh
Fjb on the mix
Written by: James Emmanuel Utaji
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...