album cover
Freaky Freaky
1,571
Afro-Beat
Freaky Freaky was released on November 24, 2023 by Heartless Music as a part of the album Freaky Freaky - Single
album cover
Release DateNovember 24, 2023
LabelHeartless Music
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM119

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Boi Heartless
Boi Heartless
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Bright Eze Sunday
Bright Eze Sunday
Songwriter

Lyrics

Yo x
Give give dem
That girl for corner
Call anabella
I love her wella
But I no fit tell her
Thanks to your mama
She born you wella
I'm now her owner
No time for another
I dey feel your ways
Come my place
Make you no delay
Oh my bae
I dey feel your ways
Come my place
Make you no delay
Oh my bae
Freaky freaky
Shake your body girl
Make I rock your body girl
Make I spend my money here (Ohhh)
I like the way
You call me zaddy girl
Come and chop my money girl
See the way I spend it here
Joromi Jo Jo Jo
Follow me go go go
The thing wey you the find
For sokoto
E dey my shokoto
No lieeee
Girl we go dey alright
Me and you go flex tonight
Me I go dey your side
For life
I dey feel your ways
Come my place
Make you no delay
Oh my bae
I Dey feel your ways
Come my place
Make you no delay
Oh my bae
Freaky freaky
Shake your body girl
Make I rock your body girl
Make I spend my money here (Ohhhh)
I like the way
You call me zaddy girl
Come and chop my money girl
See the way I spend it here
Freaky freaky
Shake your body girl
Make I rock your body girl
Make I spend my money here (Ohhhh)
I like the way
You call me zaddy girl
Come and chop my money girl
See the way I spend it here
Yo x
Give give dem
Written by: Bright Eze Sunday
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...