album cover
Inside
4
Alternative
Inside was released on November 17, 2023 by Black Gold Music inc/ Black Gold Entertainment as a part of the album Not Just a Rapper - EP
album cover
Release DateNovember 17, 2023
LabelBlack Gold Music inc/ Black Gold Entertainment
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Credits

PERFORMING ARTISTS
Khng Blizzy
Khng Blizzy
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Etim Blessing Ekong
Etim Blessing Ekong
Songwriter
patrick edemekong
patrick edemekong
Songwriter

Lyrics

Show me Show me
That thing wey you get inside
Tell me watin d your mind
Maybe we go spend sometime
Make we keep am low key
But I for like Dey inside
Tell me wetin Dey your mind
Cause I for like Dey inside
Give me a sign
ohh waw waw waw wah
Girl I be wating for you patiently
Say Make I pull up for my Mercedes
Oh na ohh na
Stop acting tough no dey buga
No say you bad zero fuga
Girl you d catch my attention
Put e man for pressure
 Girl your body d cure my Congi
Make we gum body
Come close to me come close to me
Girl you go killi person with the way you whine
Take it slowly on me cure my conji
Show me Show me
That thing wey you get inside
Tell me watin d your mind
Maybe we go spend sometime
Make we keep am low key
But I for like Dey inside
Tell me wetin Dey your mind
Cause I for like Dey inside
Come on top no dont stop
I wanna take up from your bus stop
This your love e be my remedy
give me energy Na you I won chop
I surren I surrender
She won reset my calendar my agenda
Ehh eh
Girl your body d cure my Congi
Make we gum body
Come close to me
Girl you go killi person with the way you whine
Take it slowly on me cure my conji
Show me Show me
That thing wey you get inside
Tell me wetin d your mind
Maybe we go spend sometime
Make we keep am low key
But I for like Dey inside
Tell me wantin Dey your mind
Cause I for like Dey inside
Written by: Etim Blessing Ekong, patrick edemekong
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...