album cover
Ligali
52
Afro-Beat
Ligali was released on November 20, 2023 by Raba Gang as a part of the album Ligali - Single
album cover
Release DateNovember 20, 2023
LabelRaba Gang
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

PERFORMING ARTISTS
Oskiiraba
Oskiiraba
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Oluwatosin Edward
Oluwatosin Edward
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Raynstorm
Raynstorm
Producer

Lyrics

Rabaaaaaa
So fun won
Hummnn
Ligali o
That kind thing
That kind thing
For my head
Ligali o
Bad bad things
Bad bad things…
Wetin go be go be (hmnn)
Make you no dey kolobi o (hmnn)
Make we just Dey gum body
Leyin re ko ma selomi o (hmnn)
Wetin go be go be (hmnn)
Make you no dey kolobi o (hmnn)
Make we just Dey gum body
Leyin re ko ma selomi o (hmnn ye
Tiga liga li o
That kind thing
That kind things wey you dey do me
Tiga liga li o
Bad bad things
Bad bad things wey you dey teach me
Liga liga li o
That kind thing
That kind things wey you dey do me
Liga liga li o
Bad bad things
Bad bad things wey you dey teach me
Baby girl I don turn mumu
Na your waist
Na your back
Na your front
E dey buga mi
I don't know what to do
Bo shey nshe
Bo shey gbon ibadi yen
Sho ma pami ni
No do me April fool
Don't do me lika this
Do me lika
do you know
Mo ti mezebu
I'm drunk in love
I be falling for you baby
Orekelewa o baby
See that thing wey you carry
All the big big boys no go gree leave you
Because of your body
Pakurumo kojo dada
Ko bere mole kojo (eh
For your body
I dey go gaga
I dey spend all of my money (eh
Tiga liga li o
That kind thing
That kind things wey you dey do me
Tiga liga li o
Bad bad things
Bad bad things wey you dey teach me
Liga liga li o
That kind thing
That kind things wey you dey do me
Liga liga li o
Bad bad things
Bad bad things wey you dey teach me
Liga liga li o
Bad bad things
Bad bad things wey she dey teach me
Freaky things wey she dey do me
Nobody do me
Liga liga li o
Many many things
Many many things wey she dey do me
So many things she dey show me
Wey she dey show me
wey she dey do me
Wetin go be go be (humnn
Make you no dey kolobi o (humn
Make we just dey gum body
Leyin re ko ma selomi o (humnn
Written by: Oluwatosin Edward
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...