album cover
Full Force
73
Afro-Beat
Full Force was released on November 18, 2023 by SkwebeListic Sound as a part of the album Full Force - Single
album cover
Release DateNovember 18, 2023
LabelSkwebeListic Sound
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM106

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Balogun M Abiodun
Balogun M Abiodun
Songwriter

Lyrics

… (Sho ye eh)
(Gbe omo iya eh d'ebe )
(Help omo iya eh lonso)
(Help your brother)
Oh yeah ehh
Skwebe Listic Omo Ologo
(Owo, Owo)
K'ori bami shey kin tele,
Si ebute ayo mii (ayo mii)
Eleda mi gbami oh
K'ota ma leke mi, (Amin)
Wetin go be go be
Believer no suppose dey panic
Lee, Bo mi tan uh
Fully stocked,
Owo dun Owotabua
Pushing with full force
Dem say make I drop dem gbedu
Inside the squad,
Wey another one dey (another one Dey ehh)
Wey dem thief my maye
Eh (ehh ehh)
Aiye
Money no dey delay move
The boy dey hot ongbónà
See nothing go happen,
If you no work
I no holy but I know God
Awon ti'o mómi
Won fimi shey' ere, (Won fimi Shey' ere)
Baami (Baami)
You fit turn everyday to payday
E fit no be everyday (everyday)
But the Money go sweet,
If owu dey (If owu dey)
Eh ehhh Yahozee
Believer no suppose dey panic
B'omi tan uh
Fully stocked
Owo Dun Owo Tabua
Mo ri won, I see y'all
I dey busy, no dey interfere in
(no dey interfere in)
Wetin dem no call me
Eni afe lamo oh, (Eni afe lamo oh)
Ao mo eni to feni, (ao mo eni to feni )
Para wey dey my body na natural
Everywhere I dey find this money,
Call me legendary hustler oh (Call me legendary hustler)
Para boy me dey drop vibe
Office man, na him dey hut tie oh
K'ori bami shey kin tele,
Si ebute ayo mii (ayo mii)
Eleda mi gbami oh
K'ota ma leke mi. (Ile eh, Ile ehh)
Wetin go be go be
Believer no suppose dey panic
Lee, Bo mi tan uh
Fully stocked,
Owo dun Owotabua
Ahh
Pushing with full force
Dem say make I drop dem gbedu
Inside the squad,
Wey another one dey
(Inside the squad another one dey Eh ehh, eh ehh ) (Ma sun le ehh)
Wey dem thief my maye
Aiye… (Aiye ehh)
Money no dey delay move
The boy dey hot ongbono
I say nothing go happen
If you no work (if you no work)
I no holy but I know God
Who mix this?
It's JayFred (the beat wizard)
Written by: Balogun M Abiodun
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...