Credits
COMPOSITION & LYRICS
Samuel Princewill
Songwriter
George okorie mba mba
Songwriter
Lyrics
As we dey work make we chop ooh
Shebi nah who work wey go chop ooh
May this blessings never stop ooh
Steady on grinding, never stop ooh
Cause I'm too focused
I no porous
Steady I've been doing things on a low
Me I go soon blow nah nah nahhh
Down for me
when I get no damn when I get no nothing
My **** Dem Dey for me
Nah Dem Dey for me
My mama pray for me Nah she barf me
Oluwa come cover me, oluwa cover me
Ahh wa waaah
Yeah we came from scrubs
I was sleeping on the floor
Used to Waja with my dawgs
Yeah we heading to the top
And I pray we never fall
And I know we'll make it all
Cause we grinding non stop.
Yeah yeah
My mama prayers keeps me up
Ogbolo people praying make a **** fall
My eyes on you
I swear to God I'm feeling all
Mind strong
Cause Jah just dey show me love
Make their body move
When them hear this song
Yeah yeah, Yeah yeah
Oh man i'm coming strong
We came up doing frauds,
You'll never understand.
Spanco, Skay mess up the thing
Spanco, Skay mess up the sceneee.
Down for me
When I get no damn when I get no nothing
My **** Dem Dey for me
Nah Dem Dey for me
My mama pray for me Nah she barf me
Oluwa come cover me
Oluwa cover me
Ahh waah wah
Yeah Boy
Them boys demma knows say me I good
When I come through them ma feel the hit
Them keep watching say me no come play
Me I keep them style on my own
I give them style way Dey ginger them oh
Spanco me I Dey
Skay Marley Dey
DSY Dey
When I get no them
Dey for me
Na them Dey for me
Written by: George okorie mba mba, Samuel Princewill