Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Reeplay
Reeplay
Performer
TobiSAX
TobiSAX
Saxophone
ERNEST ASERIABO OWOLABI
ERNEST ASERIABO OWOLABI
Vocals
ekiprete joseph casmir
ekiprete joseph casmir
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Jibril Adeiza Omaki
Jibril Adeiza Omaki
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
David Acekeyz
David Acekeyz
Producer

Lyrics

I dey Tell my shima chop my money no pity me
But she no dey listen
She dey Form say na she holy pass
Pass
Pass
Pass
She dey form say na she holy pass
I dey Tell my shima chop my money no pity me
But she no dey listen
She dey Form say na she holy pass
She tell me say REEPLAY Wetin you like about me ?
I tell her many things oo
But number one na your ah
And me I no too dey talk talk talk too much
Na me be panel beater
Wey get the workshop
Many kele dey wey dey find me come
As e be Like this
Na you be my last bus stop
Last bus stop
Last bus stop
Conductor na my last bus stop
No carry me far
Na my last bus stop
This junction na my last bus stop
Na my last bus stop
Last bus stop
Conductor na my last bus stop
No carry me far
Na my last bus stop
This junction na my last bus stop
Na my last bus stop
Stop stop stop stop !
Stop stop stop stop !
Stop stop stop stop !
Stop staaaaah !
Ah
And i no billionaire
With Wetin I get
i go Show you maximum care
I dey feel like Santa Claus wey get 9 reindeer
You no want dey chop my money keh
Stop shey beh
Don’t do that
Na when you no expect am
I dey come through pass
Kevin de bruyne sef no do pass
Me Like this
I’m ready for you if you wanna get freaky
Cd dey my pocket no be compact disk
I go utilize am
No Dey speak Chinese
Kilode mi o gbo
Sha Ma gbon GBON GBON
I know say you stubborn but me sef na ijogbon
Conductor no carry me pass
Na because of the shima
I set compass
I no want dey hear say
The kele don cast
Dorcas I dey lap on top your mattress
Take this eight thousand make I hold 2k
Dollars
Alhaji Oya were you Dey ?
Fall out
Where my atm card dey
Make we ball out
The fire wey dey my body now go fit to burn house
I dey Tell my shima chop my money no pity me
But she no dey listen
She dey Form say na she holy pass
She tell me say REEPLAY Wetin you like about me ?
I tell her many things oo
But number one na your ah
And me I no too dey talk talk talk too much
I be the panel beater
Wey Getty workshop
Many kele dey wey dey find me come
As e be Like this
Na you be my last bus stop
Last bus stop
Last bus stop
Conductor na my last bus stop
No carry me far
Na my last bus stop
This junction na my last bus stop
 Last bus stop
Last bus stop
Conductor na my last bus stop
No carry me far
Na my last bus stop
This junction na my last bus stop
Na my last bus stop
Stop stop stop stop !
Stop stop stop stop !
Stop stop stop stop !
Stop staaaaah !
Written by: Jibril Adeiza Omaki
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...