Top Songs By Worlasi
Similar Songs
Credits
COMPOSITION & LYRICS
RAPHAEL WORLASI LANGANI
Songwriter
Lyrics
[Verse 1]
Now see how many times how many times chaley
We dey work every month some too by day
Wona bills nodey match wona pay chaley
Meanwhile you get dollar for your room chaley
Now see how many times how many times chaley
You go dey come dey beg we to vote chaley
Den we too we fall den we vote chaley
Right after you treat we like goats chaley
Now how many times how many times chaley
Wona youth all dey lef cos den broke chaley
Wona sharks all dey clean for some dough chaley
And now the stress all dey make dem dey smoke chaley
Now see how many times how many times chaley
We dey ask make you fix these roads chaley
Somebody for die for the roads chaley
Yet still you no wan come fix the road chaley
Now see how many times how many times chaley
Wona kiddies go pass dema school chaley
But no jobs dey after the school chaley
Den go hustle dem go hustle for some food chaley
Now how many times how many times chaley
[Verse 2]
Wona hospital dey kill instead of save
Sick ple dey stay, for ground
The same ground wey dem dey vomit for, even the corridor mm
How many times how many times chaley
You go talk say the dough nobi your own cece
But judge too dey chop some of the dough cece
Now judge say the dough bi your own cece
How many times how many times chaley
You go hoard all the cash for the youth chaley
Wona youth all hung but they work chaley
Now the youth all dey lef cos you deaf chaley
Now see how many times how many times chaley
Wey the rain go dey flood wona roads chaley
Gutter dey but I nor know the role chaley
Water dey carry human being dey go chaley
Now see how many times how many times chaley
Wona rivers dey turn brown yellow
Cos Chinese man go come mine den mellow
Drinking water nogo dey in the next 10 years, see
How many times how many times chaley
Wona momies dey suffer for Yankee chaley
Wona poppies dey hustle for Yankee chaley
Wona blood all dey work for the white man now
See how many times how many times chaley
You go steal from we den san flex chaley
For opposition to see den vex chaley
But your people too dey see den dey vex chaley
See how many times how many times chaley
You go display your foolishness mm
That foolishness mm
Your disrespect start dey vex we
And now your families too start dey vex we
Now see how many times how many times chaley
Smart guys go dey fraud for the dough chaley
Smart girls go dey fraud for the dough chaley
And now thieves we dey lead wona youth chaley
Now see how many times how many times chaley
Labour just dey kill wona wives chaley
Sickness just dey kill wona old chaley
Depression just dey kill wona youth chaley
Now see how many times how many times chaley
[Verse 3]
But the cycle continues ohhhh
The cycle continues ohhhhh
But the cycle continues ohhhh
The cycle continues ohhhhhhh
Written by: RAPHAEL WORLASI LANGANI