album cover
Barrawo
15
Afro-Pop
Barrawo was released on December 2, 2023 by DJJ RECORDS as a part of the album Genesis
album cover
AlbumGenesis
Release DateDecember 2, 2023
LabelDJJ RECORDS
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM107

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Aidee
Aidee
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Lawrence Agbo
Lawrence Agbo
Composer

Lyrics

Please
No vex for me, i go fix my attitude
But you know it's not my fault
Cause you know I got steeze
Normally shey you know I get steeze?
Oloun oloun
I dey spend like barrawo
I dey turn up
I know I get many problems
Only money go fit solve them
Say my feature get belle oh no
I know I get many problems
Only money go fit solve them
If na dey I go dey dey dey o
I go work my ass all Day
I swear I go dey dey dey o Oloun
Mogbe!
Ice on my neck ice on my wrist hey
Don't stress me i go put you aside
Big bags big checks the dream large
They can never kill my spirit
Step into the booth then I speak to the mic
Me I no dey dull when it comes to a fight
They can never match my energy o
Me I no dey bow for my enemy o
Back inna the day wey I no sabi book
Thought I'd never make it but I made it out the hood
They can never match my energy o
Me I no dey bow for my enemy o
Please!
No vex for me, I go fix my attitude
But you know it's not my fault
Cause you know I got steeze
(Cause you know)
Normally shey you know I get steeze?
Oloun oloun
I dey spend like barrawo
I dey turn up
I know I get many problems
Only money go fit solve them
Say my feature get belle oh no
I know I get many problems
Only money go fit solve them
Yo
Written by: Lawrence Agbo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...