album cover
Blessings
20
World
Blessings was released on December 3, 2023 by Dtwinz as a part of the album Gemini
album cover
AlbumGemini
Release DateDecember 3, 2023
LabelDtwinz
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

PERFORMING ARTISTS
Dtwinz
Dtwinz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Uchendu Vitalis Chimezie
Uchendu Vitalis Chimezie
Songwriter
Uchendu Vitus Chinonso
Uchendu Vitus Chinonso
Songwriter

Lyrics

Many people right me off
They never thought that we will get here
Na so dem stab me for back ooo
Now they wonder how we got here
But dem nor know say eeh
God ego change my story to glory
I Dey thank god ehhh
Now we Dey sing
 we dey give God the glory
Now everything is legit
The blessings is plenty eeee
An the pocket never empty eeee
Now we dey cruise ina Bentley eee
everything is legit eeee
The blessings is plenty eeee
An the pocket never empty eeee
Now we dey cruise ina Bentley eee
Ehhhhh iyeeehh
God wey blesss me
Go bless you too
In anythings you do
If you work hard
and pray an pray hard ooo
Your blessings go dey come times two
God wey dey blesss me
Go bless you too
In everything you do
If you work hard
and pray an pray hard ooo
Your blessings go dey come times two
If you believe it say
Aayehh Ayeh
(Aayeeh ayeh!)
If you ibelieve it
say A-aye aye ayeh
If you believe it say
Aayehh Ayeh
(Aayeeh ayeh!)
If you ibelieve it
say A-aye aye ayeh
Sometimes I dey wonder
How my life turned around naww
An if you look at me
Na the blessings u go see eee
Bad man tranna bring me down
But Jah never fail me
Jay always guide me ee
Protect me from enemies
Iyeeh iyehh
But dem nor know say eeh
God ego change my story to glory
I Dey thank god ehhh
Now we Dey sing
 we dey give God the glory
Now everything is legit
The blessings is plenty eeee
An the pocket never empty eeee
Now we dey cruise ina Bentley eee
God wey dey blesss me
Go bless you too
In everything you do
If you work hard
and pray an pray hard ooo
Your blessings go dey come times two
God wey dey blesss me
Go bless you too
In everything you do
If you work hard
and pray an pray hard ooo
Your blessings go dey come times two
If you believe it say
Aayehh Ayeh
(Aayeeh ayeh!)
If you ibelieve it
say A-aye aye ayeh
If you believe it say
Aayehh Ayeh
(Aayeeh ayeh!)
If you believe it
say A-aye aye ayeh
Ahhhh owayooo
Oway oooooo
Ahhhhh oway oooo
Oway ahhh
Written by: Uchendu Vitalis Chimezie, Uchendu Vitus Chinonso
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...