Lyrics

TerryTheVoice Ibile Bank account wey money no dey Wetin you wan do with OTP? It's Jesse Amazin' Yeah yeah Hand on my chest 'cos I mean am This one no be movie e be real life Gbedu make them dance and feel irie Make somebody call my dealer eh Ha! E no be play play oh They no gimme chance no be today oh Your mind go they oh If you know the price wey you go pay oh Ah ah an Ha! I bin no get nothing my brother I bin no get nothing Now we making money Alhamdulilah Ha! I bin no get nothing my brother oh I bin get nothing Now we making money Alhamdulilah Alhamadulilah Na the money me I can't do without (I can't do without) Can't do without (Me I can't do without) Alhamadulilah (Alhamdulilah) Na the money me I can't do without (Me I can't do without) Can't do without Jomo, jomo, jomo, jomo Korunbe Back in the days, I no fit in Back in the days, no shi shi Bank account wey money no dey Wetin I wan do with OTP? Na who get money for hand dey order Oscroh To put food for table I dey carry kponkpon Life was rough and I wan shine bobo You go fit pay prize, I shout of course Of course Na so I bend down carry my cross Who dem dey call guy don turn to boss Who God don bless no man can curse ayiii Ha! I bin no get nothing my brother I bin no get nothing (I bin no get shi-shi) Now we making money Alhamdulilah Ha! I bin no get nothing my brother oh I bin get nothing Now we making money Alhamdulilah Alhamadulilah Na the money me I can't do without (I can't do without) Can't do without (Me I can't do without) Alhamadulilah Na the money me I can't do without (Me I can't do without) Can't do without Musically I dey give dem something Naturally sey e dey my body oh Got the Rollie like e no be nothing No go follow me dey drink my squadi Musically I dey give dem something Naturally say e dey my body oh Got the Rollie like e no be nothing No go follow me they drink my squadi Ha! I bin no get nothing my brother I bin no get nothing (I bin no get shi-shi) Now we making money Alhamdulilah Ha! I bin no get nothing my brother oh I bin get nothing (Dem count me out) Now we making money Alhamdulilah Alhamadulilah Na the money me I can't do without (I can't do without) Can't do without (Me I can't do without) Alhamadulilah (Alhamdulilah) Na the money me I can't do without (Me I can't do without) Can't do without
Writer(s): Ugochukwu Odenigbo, Temidayo Omoniyi, Kennedy Chibike Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out