album cover
Paracetamol
56
Afro-Beat
Paracetamol was released on December 15, 2023 by Flowtain as a part of the album Paracetamol - Single
album cover
Release DateDecember 15, 2023
LabelFlowtain
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM109

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
David omolumen
David omolumen
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Ghadman
Ghadman
Producer

Lyrics

I no dey follow you drag o, me I dey for my area
If to say dem get the powers o, dem for end my career
But thank God I still dey shine like sconto
So many dos and the don'ts o
I stay very lowkey but sometimes I decide to flaunt o
Why I go follow you argue o, barrister what is the point o?
Say demma carry my matter talk o (fake news wan finish my data)
But dem no follow the brother work o (na that one wey dey burst medulla)
If I no dey for you, then you no dey for me
It is the life I chose (chose)
No come dey worry me o
So why you drinking drinking paracetamol for my headache
Wetin I do
Wetin dem talk say I do
One two I buckle my shoe
Cause I no want issue, want no issue
Their plenty talks na their tactics
Me I'll be living my life
Steadily chopping my life
I say nobody send nobody
(Their talk no dey full basket)
Two tablets
Morning and night they taking two tablets
Some are taking three tablets, morning and night
Say they get their own problem
But they say na my own they want to talk about
Running my race demma run their mouth
Nobody, only me know the times I suffer
The kele say make I be her lover
So many sleepless nights on the sofa, wey make the boy wise up like Osuofia
But demma carry my matter talk o (cho ri cho cho)
But dem no follow the brother work o
What is your biz if I decide to smoke igbo, pop shayo
Carry all my money and nack okpo
None of these things wey concern you
I mean does it really concern you
Drinking drinking paracetamol for my headache
Wetin I do
Wetin dem talk say I do
One two I buckle my shoe
Cause I no want issue, want no issue
Their plenty talks na their tactics
Me I'll be living my life
Steadily chopping my life
I say nobody send nobody
(Their talk no dey full basket)
drinking drinking paracetamol for my headache
Wetin I do
Wetin dem talk say I do
One two I buckle my shoe
Cause I no want issue, want no issue
Their plenty talks na their tactics
Me I'll be living my life
Steadily chopping my life
I say nobody send nobody
(Their talk no dey full basket)
They talking cho cho cho
Flowz
Written by: David omolumen
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...