Credits
PERFORMING ARTISTS
Emmy Stoner
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Emmanuel Pascal Alozie
Songwriter
Lyrics
Hmmm
I be the Gyal Dem Vibe (Knack am!)
Stoner
Yh yh yh
I dey try learn from my past mistakes
Shey you know this life na give and take
Tables turn and shake
V6 engine rave
Floor the pedal when we overtaking
I don't know who's real or fake
Too many Judas wey dey act like James
Abi na fool them take me
Many things for my life me I swear I no fit change
Na my Canadian loud dey give me joy
Na the streets dey give me joy
E don tay wey I don dey ball
I dey share my plate but they wan eat all
I dey try stand but they pray make I fall
Jah na my pillar me I no fit fall
When demma see me in a brand new toy
No be jazz na grace me I no fit talk
Holy ghost fire!
Burn them! I swear e go burn them!
Anybody try conspire
Highest! I be the royal highness
Demma try burst my tire
They try... I still stand regardless
Wọn lé lé lé wọn mu wọn mu
Wọn lé wọn ba
So them tire
Call my +44
Mama call my +44
Tell me say my son no fo (My son no fo)
For this jungle no judge
Many devil man wey dey jonze go church
Only God fit to judge us
Hmmm
Ọbara Jesus
My people too religious
Many man try decieve us
Na Apostle kill Jesus (kill Jesus)
Na my Canadian loud dey give me joy
Na the streets dey give me joy
E don tay wey I don dey ball
I dey share my plate but they wan eat all
I dey try stand but they pray make I fall
Jah na my pillar me I no fit fall
When demma see me in a brand new toy
No be jazz na grace me I no fit talk
Holy ghost fire!
Burn them! I swear e go burn them!
Anybody try conspire
Highest! I be the royal highness
Demma try burst my tire
They try... I still stand regardless
Wọn lé lé lé wọn mu wọn mu
Wọn lé wọn ba
So them tire
Burn them
I swear e go burn them
Highest! I be the royal highness
They try... I still stand regardless
I be the Gyal dem vibe
Written by: Emmanuel Pascal Alozie