album cover
60;40
405
Pop
60;40 was released on December 8, 2023 by EB NAYE as a part of the album Born Ready - EP
album cover
Release DateDecember 8, 2023
LabelEB NAYE
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM115

Credits

PERFORMING ARTISTS
Eb Naye
Eb Naye
Performer
mixedbyMage
mixedbyMage
Remixer
COMPOSITION & LYRICS
Eb Naye
Eb Naye
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
JunkieBeats
JunkieBeats
Producer

Lyrics

I can’t lie I was born in Ghetto
Many things wey I cried for
And still I no get
When you are born in Ghetto
If you get strength
You have to get sense
If you know get you be useless
Violate you go collect
Wetin your eyes see
Na you for confess o
Mama say
The dream go some manifest
When she say she no love me
I no even vex
She wrote a broke up
I wrote a verse
Many things wey dey man chest
So me no want no love stress
Me no want no long talk ai
60:40
Na money I dey find
I just want to dey on my lane
I just want to flow alkaline
Make you tell me the biss
I Dey online
If no be money
Na bye bye
Me no want no long talk
60:40
Na money I dey find
I just want to dey on my lane
I just want to flow alkaline
Make you tell me the biss
I Dey online
If no be money
Na long talk
Say bye bye
I know for sure
Everybody go ‘kpai’
Na money make girls hustle Mumbai
If you wan ball hard na Dubai
Dubai!
If you wan stress me
Na bye bye
(Bye bye ee)
Man balling soo hard
Call me Cancelo
Big shout out to n**ga
Mar- Cello
We go Dey together in the back stage o
Balling in Mercedes
Don’t worry we get the vibes
Dem go soon feel it
Who Jah bless
Nobody can resist it
(Dem no born their ***)
60:40
Na money I dey find
I just want to dey on my lane
I just want to flow alkaline
Make you tell me the biss
I Dey online
If no be money
Na bye bye
Me no want no long talk
60:40
Na money I dey find
I just want to dey on my lane
I just want to flow alkaline
Make you tell me the biss
I Dey online
If no be money
Na long talk
Say bye bye
Written by: Eb Naye
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...